[Lyrics] B-Red – “Dollar” ft. Davido, Peruzzi
[Intro]
Magic boy take it easy on the beat
[Pre-Chorus – B-Red]
She know I gat Dollar (Shekpe)
She say she no want Naira
And me sef I no want wahala
B-Red lo mo na
Now she smiling
Yes…on top dollar
I no know say you dey craze
You use me elevate
At the end of the day
I throway salute
Ekwekwe
Meanwhile I been dey think say you go ginger me
But you forget yourself
****
Take all my money
Give me what you have
[Chorus – B-Red]Omo Ten Milla for your body
(Ten milla)
Anything for your body
(Anything)
Thirty billy for your body
(Thirty billyy o)
Right now are you ready
I wan wire kolombo (Wire me)
You sweet pass ajinomoto
Erima wey dey give me the level
Thunder fire their matter
Omo’pe
[Verse 2 – Davido]
Shekpe
I know say for you I go perform
Aaa, The ego go dey come like water
My o my o my woman,
Ah my woman… ooo
But you no dey give me the same energy
I give my heart, my car, my property yea
My o my o my woman
Oh my woman
100 billy for your body
Fendi for your body
Me I go enter jet for your body
Enter jet for your body
Cause I want to wire you motor
See, you make me dance like I’m Poco Lee
Girl am speaking politely
[Chorus – B-Red]
She no I gat Dollar (Dollar)
She say she no want Naira
And me sef I no want wahala (Wahala)
Now she smiling
(now she smilin)
On top Dollar
(On top Dollar)
On top Dollar
Omo ten milla for your body
Anything for your body
Thirty billy for your body
Right now are you ready
[Outro]
It’s STG
Magic boy take it easy on the beat
Comments
Post a Comment