OCNIGGI - TRUST LYRICS



Intro

Hmmmm!

Dey talk with their mouth gossip everyday… chai!!

Dey gist with their mouth gossip everyday…

Their mouth no dey go for dem holiday…

Oc niggi badman no go run away….

Your mouth must to go for dem holiday….

 

Chorus 

People wey I put my trust on dem…

R; Na dem carry me go  talk….

Those people wey I put my trust on dem…

R; Na dem carry me go talk… chai!

Onye ma mmadu na egbu ya… oo.!!

Na dem go carry you go talk….(onye ma mmadu!)background

Onye ma mmadu na egbu ya… oo.!!

Na dem go carry you go talk….(onye ma mmadu!)background 

 

Verse 1

Ekwu rekwu!

Rubbish people!

Some think say I no go buy a vehicle…

Am a very sharp guy I dey see your waka…

set your exam I go solve your mata..

as you carry fake news dey come sama for the place 

one day my guy e go gbagan for your face

then, you go know how you feel when you back bite …

but you get another feeling when you act right…

dey go play you your tape you go surprise….

Keep your tori to your self make you act wise…..

Everywere you go….

dey must want to know no noooo..

 

Chorus

People wey I put my trust on dem…

R; Na dem carry me go  talk….

Those people wey I put my trust on dem…

R; Na dem carry me go talk… chai!

Onye ma mmadu na egbu ya… oo.!!

Na dem go carry you go talk….(onye ma mmadu!)background

Onye ma mmadu na egbu ya… oo.!!

Na dem go carry you go talk….(onye ma mmadu!)background 

 

Verse 2 

Story story…. story story…..

watch out who you tell that your story…

Aunty Nkechi…. Get all the money….

But she really need a man to call her honey…

My boyfriend get plenty money…

Make you carry all your friends come kidnap me….

Na the trap wey you set na e catch you so oo.

R; Na e catch you so!.

Wetin I dey tell you make you tell no  s.o.u.l..

R; I no go tell any soul!.

I dey buy land for road I go pay tomorrow….

R; Cash dey tomorrow!..

 

Chorus 

People wey I put my trust on dem…

R; Na dem carry me go  talk….

Those people wey I put my trust on dem…

R; Na dem carry me go talk… chai!

Onye ma mmadu na egbu ya… oo.!!

Na dem go carry you go talk….(onye ma mmadu!)background

Onye ma mmadu na egbu ya… oo.!!

Na dem go carry you go talk….(onye ma mmadu!)background 

 

Verse 3

If you feeling this jam make you dance to the beat.. ah!

R; make you dance to the beat..

If you trust in jah make you stand pon ya feet….ah! ageli!

R; Make you stand pon ya feet….

If you carry fake news make you go diafit(akwa ibom)…. Haaa!

R; Go  diafit(akwa ibom)..

If you dey follow rumour mongers go diafit(akwa ibom) ..haaa!

R; Go  diafit(akwa ibom)..

 

you go know how you feel when you back bite …

but you get another feeling when you act right…

dey go play you your tape you go surprise….

Keep your tori to your self make you act wise…..

 

Chorus 

People wey I put my trust on dem…

R; Na dem carry me go  talk….

Those people wey I put my trust on dem…

R; Na dem carry me go talk… chai!

Onye ma mmadu na egbu ya… oo.!!

Na dem go carry you go talk….(onye ma mmadu!)background

Onye ma mmadu na egbu ya… oo.!!

Na dem go carry you go talk….(onye ma mmadu!)background 

 

Outro

Dey go carry you talk…

Carry you sing…

Carry  you do anything dem like oo…

Slice dey pon the beat…

ex b dey pon d mix …

ya ma man ngugoboy…

brrrr…

Comments

Popular Posts